Your Love

Post by MarkBassey
2025-06-18
Your Love image
70    43    0    0   

Moses Bliss

Listen to Audio

Moses Bliss - Your Love ft Chandler Moore Year Of Release: 2023.

I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But you love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently

This your love
It is all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

This your love
E bi all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

This your love (This your love)
Never seen your kind of love before (This your love o)
This is your love o (This your love)
(This your love o)

Everyday I'm seeing proof
Brand new mercies is something true
It don't change on what I do
You stay the same all way
Nothing can make you take your love from me

No one else deserves our praise
You go through for me on the hard days
Tell my story for one name
The only love that said
Nothing could ever separate
Separate me from

This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi yeah ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

This your love
Is all I want
This, your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

Ifunanya gi kacha mma
Oh oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh oh kacha mma
When I look around
All I see is your love

Oh oh oh
When I look around
All I see is your love
When I look around
All I see is your love



Taking Care image
Taking Care
Released on. September 22, 2022. Moses Bliss - Taking Care [Remix] feat. Mercy Chinwo
Moses Bliss
184
You Are Great image
You Are Great
Popular Singles and EPs by Moses Bliss ft Festizie, Neeja, C; Popular releases. Festizie. You Are Great. Single • 2024
Moses Bliss
193
Miracle no dey tire Jesus image
Miracle no dey tire Jesus
Moses Bliss- Miracle No Dey Tire Jesus FT Festizie And Chizie. February 28, 2023.
Moses Bliss
205
Too faithful   image
Too faithful
Multi talent song writer and singer
Moses Bliss
1414

More Audio

Agunechemba One image
Agunechemba One by Eben
Agunechemba One (Live) [feat. Phil Thompson]. PREVIEW. 8:45. 1 October 2019
 262
Holy Forever image
Holy Forever by CeCe Winans
Official song for “Holy Forever” from CeCe Winans
 178
Hallelujah Medley   image
Hallelujah Medley by Pastor Toluwani Odukoya
Hallelujah Medley by Pastor Toluwani Odukoya is a heart stirring worship song.
 701
Only you can do image
Only you can do by Ada Ehi
Ada Ogochukwu Ehi, simply known by her stage name Ada Ehi, is a Nigerian gospel singer, songwriter, recording.
 6653
Sounds Of Many Waters image
Sounds Of Many Waters by Frank Edwards
Drink from the Living Water, Drink and thirst no more.
 454
JESUS YOU ARE GOOD   image
JESUS YOU ARE GOOD by reflexgospelmusic
Of a truth Jesus is so good. This Childrens song will bless you
 901